Olamide Poverty Die Lyrics
Poverty Die Lyrics By Olamide Olamide is out with a new tune titled “Poverty Die”. The prayer inclined single is definitely gonna be a jam that will takeover every Music charts in few days to come. Check the Song below alongside with the Lyrics. Poverty Die Lyrics When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi A’yi ni owo lo’wo ji na si’le, I want get plenty money Poverty tofe ma finnesse Maye toni greediness No put truchi for my business I no well I get morning sickness Biggy money no be small small Ti oba titomi bi Eniola Badmos Money wey no get focus Money wey no dey pompous Holy Ghost fire, me I no dey tire Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire fire fire fire fire fire fire fire When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die Continue reading here > https://www.igotell.net/song-lyrics/olamide-poverty-die-lyrics/
0 Comments
Leave a Reply. |
AuthorWrite something about yourself. No need to be fancy, just an overview. ArchivesCategories |